Lyrics

LYRICS: Shatta Wale – “Real Life” (Lyrics)

Shatta Wale – “Real Life” (Lyrics)

 

Pray di enemy dem a pree me
Me no fi envy nobody
Good name better than the money
Wha sweet mouth hurt a belly
See me I de park in my Bentley
Omo make you no de test me
Up in my hood is deadly
And all my gyal dem sexy
Shey you get me
Ah ah ah

Me no really mind what dey say
I deh live my life everyday
I no geti time to waste
Unless you want to put my hand on your waist
I don waka go many place
Big boy Shatta Wale
I no de move like that
If you de move any how

Real life

This one na real life tin
All the struggle wey man don see
Make you talk to me nicely when you see me
Now I’m relaxing
On the beat man freelancing
The money de for freestyling
Me ah king
Me ah dynasty

Pray di enemy dem a pree me
Me no fi envy nobody
Good name better than the money
Wha sweat mouth hurt a belly
See me I dey park in my Bentley
Omo make you no dey test me
Up in my hood is deadly
And all my gyal dem sexy
Shey you get me
Ah ah ah

And I go anything wey dem say I no fit do o
Steady blowing up their mind and wi no get no pistol
And I no criticize
Me just wanna have the time of my life
Money wey I get no be superstory

Real life
This one na real life thing
All the struggle wey man don see
Make you talk to me nicely
When you see me
Now I’m relaxing
On the beat man freelancing
The money dey for freestyling
Me ah king
Me ah dynasty

Pray di enemy dem a pree me
Me no fi envy nobody
Good name better than the money
Wha sweet mouth hurt a belly
See me I dey park in my Bentley
Omo make you no de test me
Up in my hood is deadly
And all my gyal dem sexy
Shey you get me
Ah ah ah
Erh
Get me ah ah ah
(Shey you get me ah ah ah…)

 

 

 

 

 

 

 

 

 

 

 

 

 

 

 

 

 

 

 

 

 

 

 

 

 

 

 

 

 

Related Articles

Back to top button